Sunday, September 22, 2024
HomeTravelUS dey 'ready' to favour LGBTQI+ pipo for Nigeria, Ghana, odas with...

US dey ‘ready’ to favour LGBTQI+ pipo for Nigeria, Ghana, odas with re-settlement visa – See wetin dem go benefit – BBC News

Biden sign new memorandum in support of LGBTQI+

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto,

Biden sign new memorandum in support of LGBTQI+

US President Joe Biden don keep to im campaign promise and release one memorandum wey return di United States back to when dem bin support ” LGBTI+” rights on di international stage.

LGBTQI+ stand for Lesbian, Gay, Bi-Sexual, Transgender, Queer, Intersex and odas.

With dis latest memorandum, Biden dey direct American agencies and dia embassies abroad to make sure say di “United States diplomacy and foreign assistance promote and protect di human rights of LGBTQI+ persons.”

Di US go use everytin within dia power – and dis one include sanctions – to force di hand or punish goments worldwide wey no support dis community of pipo.

Many of di kontris wey get laws against LGBTQI+ dey Africa, including Nigeria, Cameroon and Ghana.

E dey important to know say memorandum no be law but e dey expected say those wey di president instruction concern, suppose follow am.

Make we torchlight di three key tins wey oga Biden put inside dis new memorandum as message to di world.

Biden reverse all Trump LGBTQI+ policy

Di memo order do u-turn on policy wey comot between 20 January 2017 and 20 January 2021 wey dey against LGBTQI+.

Although, di memorandum no mention former US president Donald Trump by name, dat period na when oga Trump dey lead di land of di free.

Oga Biden also give US agencies 100 days to report to di president on dia progress and recommend additional actions.

US go favour LGBTQI+ with re-settlement visa

Di US recognize say some LGBTQI+ pipo fit dey face discrimination or threats for dia home kontri and because of dis, dem ready to accept such pipo wey desire to re-settle for America.

“Di Federal Government go take all appropriate steps, such as to increase Embassy Priority-1 referrals, to identify and sharpaly process resettlement of highly vulnerable pipo wey need protection needs”.

Dis one mean say US embassies across di world must torchlight cases of asylum seekers wey come from di LGBTQI+ community and give dem all di epp dem need to “escape”.

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto,

Uganda LGBTQI+ community dey prepare for dia transgendy day of remembrance

US go block money to goments wey no support LGBTQI+

Many kontries depend of one form of aid and support from di biggest economy for di world – US. But now di US don put condition wey dem fit end dat support.

Kontries wey get laws to prosecute LGBTQI+ pipo go see say US fit begin comot hand for dia mata, no borrow/dash dem money, no allow dia companies to trade wit US companies.

For instance, small businesses for kontries like Ghana, wey don enjoy benefit from USAID fit see say support no come again.

US go nack ban ontop goment officials, ministries

Dis one also target foreign goment officials or ministries wey dey clear say dem no protect dia own pipo wey be LGBTQI+ .

Make such pipo or agency ready to see pepper for US embassy anytime dem want visa

Kontries wey e go affect?

According to di latest Human Rights Watch report, about 70 kontris worldwide get laws wey criminalise or no favour LGBTQI+ and many of dis kontris dey for Africa.

Nigeria, Ghana, Cameroon, Togo, Senegal, Uganda, Sierra Leone, Liberia, Kenya, Guinea and many odas.

Oga Biden release di memorandum on 4 February 2021 and di orders take effect immediately.

RELATED ARTICLES

Most Popular

Recent Comments

pacomonkey007 on
nickrod32 on
Kate on
Gabriel Jimenez on
Boris Dorofeev on
AlexanderCostan on
Gouki249 on
Michael Schaper on
Supertomiman on
Robert Johns on
heyayup on
J.N Turner on
Cassandra Sainvilus on
mistermiah21 on
AL T on
Stjepan Vončina on
Alesandros356 on
Μαριος Κοσκολος on
Kikoushinzen on
Chanti Allen on
askvir2 on
PR3DA7EUR on
mikkita88 on
Shanoriya Robinson on
hightune21 on
s0medudeonline on
Ryan Wright on
Imcia Rens on
Garchomp Pit on
Kai Laa on
king vapor on
king vapor on
barosan jupan on
camaflauge on
Omar Doleymi on
JawNas1 on
Ibraheem Mansour on
SuperAceone on
James Darwin on
toomuchdingding on
lanciauxrayz on
curioussebastian on
Iman Farahin on
Samhain entertainment on
longsweep1 on
SuperCaffeinelover on
Rin Lee on
Samhain entertainment on
banglawaz0 on
banglawaz0 on
Chope89 on
nikos sicks on
ForZaSLaN1905 on
Kieran Murphy on
Brian Sirovey on
Enrico Baratelli on
Kenn Zesky on
Synthiotics on
ROGAN on
DJVM95 on
Corie Jacobs on
久登 寺島 on
Jakob Vlietstra on
shook one on
shook one on
Zeracan on
jarjarbinx79 on
keefkeef chiefchief on
WolfgangSenske on
Pieceofshit19 on
numbstateofennui on
The Real Witches on
Tribble Booth on
Greg Blackman on
Emily Fravel on
Daniel Baker on
Ahimsa Porter Sumchai MD on
Eden Brown on
johnboysssss on
CeeJayDee94 on
TheGoodNews01 on
jpalberthoward9 on
lakecrab on
jpalberthoward9 on
lakecrab on
jpalberthoward9 on
jpalberthoward9 on
jpalberthoward9 on
liffeybeat on
Chad Premo on
Michael E. O'Donnell on
徹 田中 on
Izzat Zainal on
InfliiKted on
angelo leslie on
Regena Daunicht on
Eddie The Liar on
DrNepal on
DrNepal on
TheGrimriftstalker on
Tatts Thompson on
Frederico Miranda Brandão Alves on
Jerry Bender on
uncle mike on
Dluv021 on
杏 唯 on
blu jonce on
lakecrab on
justin gingell on
anand- jivano on
kree8r on
Antonio Amaral on
Issam Bensoltane on
David Klonowski on
joe man on
chris badtrekkie on
Iktisam shahriar on
Hilaire Dufresne on
timthepainter1 on
immrnoidall on
Merle McDane on
Royalhighlander on
J Edge on
Mike J on
Mike J on
EarthEats Moon on
equn on
Lozial on
Grey Umopepisdn on
Adski92 on
ninjia1O1 on
murkyslough18 on
Robert Rickner on
okaminess on
stkcarm5 on
Kim Kelly on
funkymcbean on
ojibajo on
mzwickedlette88 on
neotek79 on
1ofmeNlotsofU on
aeroldoth on
TheThorne13 on
QueenLucyThe2nd on
James Gambino on